Inicio Top Música Bad Bunny Música Cristiana Taylor Swift Ed Sheeran Luis Fonsi Ozuna Daddy Yankee J Balvin Maluma DMCA

Letra de la Canción "Where I'm from" de Tml Vibez | BooMusica 2025

Varios-artistas

Top Hits 2010

Varios-artistas

Arroyos Rapidos Del Rio

Varios-artistas

Top Hits 2007

Varios-artistas

Rock Peru

Artist profile picture

Where I'm from

Tml Vibez

Mu-mur-murderer
Woo

OG Waheedi, give me format, make I no for mad
The other guy na informant, this thing don get comma
Some dey say I be introvert
Right now, emi lo n wa
Oh, jamilah, all your bills I go cover
I'm the apase, kini mo n to la?
Ola Olorun ni mo n jola, are you looking for a lover?
Loseyi go be your lover
Baby dakun, gbe soke, uhn, increase the volume, baby, uhn-uhn
Emi awon ori oke, ahn-ahn

Where I'm from, go far
Igbele fun ojo meta
So, I can see the light
You no make me lose my mind
Baby, I'm in my sofa
When I'm sipping my coda
Lambo, Range Rover
Rich forever

Left home to feed home
Oro oloro mi o ri ro, ah
We started from zero, so mo sanju pa'wo, omo ico
Holy water, holy, if I no guide
Won gba iyawo mi, you no fit tell my story
Na my hustle gbe mi pade wizzy, ah (ayy)
Shakira and sakara, when I no get raba
So, me stand on my feet, and I call on Baba
No more yawa, won ni igbawo lawa
Took what's mine, mi o ni pada wa
Oh-oh, e gba mi o
Tml sabi o, e kira fun omo to sabi o

Where I'm from, go far
Igbele fun ojo meta
So, I can see the light
You no make me lose my mind
Baby, I'm in my sofa
When I'm sipping my coda
Lambo, Range Rover
Rich forever

Oh-uhn
Where I'm from, go far
You no make me lose my mind
And I'm sipping my coda
And I'm sipping, rich forever

Where I'm from, go far
Igbele fun ojo meta
So, I can see the light
You no make me lose my mind
Baby, I'm in my sofa
When I'm sipping my coda
Lambo, Range Rover
Rich forever

Inicio Top Música Bad Bunny Música Cristiana Taylor Swift Ed Sheeran Luis Fonsi Ozuna Daddy Yankee J Balvin Maluma DMCA