Shalli-fucking-popi, the president
Only one Pluto Presido, they call me Shallipopi
Sey seh seh (wai')
Yo X (wai)
Na so (say!)
Na so (gi! Wai')
Wai' Anytime me I shoot my shot, I swear me I never miss (con-fam)
I get too many many, too many many bills on my neck, make dem let man breathe (wai', nor go dey)
Nor be today we come, e nor get one conversation wey we never gist (ehn? Say?)
If you nor like Shalli' you dey miss (clear)
Na so I go slap you from the back like a plank babe
To avoid plan B, plan well for plan A
If you no dey whine your back like ogbanje
You know your body pack well like lorry, sexy G-H girl looking foreign
I dey scarce if they're looking for me
Na me dey totori their body
Na me dey totori their body
Na me dey totori their body
Na me dey totori their body
Anytime me I shoot my shot, I swear me I never miss
I get too many, many, too many, many bills on my neck make dem let man breathe
No be today we come
E no get hot conversation wey we never gist
If you no like Shalli', you dey miss
Na so (na so)
Na so (na so, na so)
Na so (na so-so-ri-so-so)
Who dey manya? Say, who dey manya, na?
Who dey manya? Who dey?
Say, who dey manya? Say, who dey manya, na?
Who dey manya, na? Who dey?
No Juliet, I no be Romeo
Hello baby ogbomo meji o
(Hum say)
Who Dey manya say?
Who Dey maya na we Dey manya na we Dey
Wahala
Wait, oya no stress like Baba Wizzy, oh
Nobody wey fit touch my steeze, you know
Wey, life only easy for mister eazi, oh
Life only sweet when you know the things me know
Say na me them dey play for radio
Na real life, say e no be story o
No be Juliet, I no be Romeo
Hello baby ogbomo meji o
Say, who dey manya? Say, who dey manya, na?
Who dey manya? Say, who dey? Wait, wey (say) anytime me I shoot my shot
I swear me I never miss
I get too many, many, too many, many bills on my neck make dem let man breathe
No be today we come
E no get hot conversation wey we never gist
If you no like Shalli', you dey miss
Na me dey totori their body
Na me dey totori their body
Yo X