Inicio Top Música Bad Bunny Música Cristiana Taylor Swift Ed Sheeran Luis Fonsi Ozuna Daddy Yankee J Balvin Maluma DMCA

Letra de la Canción "Bobo Me (Interlude) (feat. Nneka)" de Les Amazones d'Afrique | BooMusica 2025

Varios-artistas

Top Hits 2011

Varios-artistas

Top Hits 1988

Varios-artistas

Top Hits 2000

Varios-artistas

Electronic Hits

Artist profile picture

Bobo Me (Interlude) (feat. Nneka)

Les Amazones d'Afrique

Plenty people dey wonder
How I wan come dey live my life
As I kon comot from dem face
Dem kon dey vex for where I dey
Dem try to find me, but they can’t
Dem try to stop me, all in my head

These thugs, these people
These lies, deceivers
This loss of this world
These cries must leave this

Oh please tell me that I might fit find
The cure to my insanity
Oga mi you fit give me
Something wey I fit loving
Cause e don wey I dey find
Tay solution to di mata
Cause e don tay wey I dey find
Solution to di mata

These thugs, these people
These lies, deceivers
This loss of this world
These cries must leave the eyes

These thugs, these people
These lies, deceivers
This loss of this world
These cries must leave the eyes

Inicio Top Música Bad Bunny Música Cristiana Taylor Swift Ed Sheeran Luis Fonsi Ozuna Daddy Yankee J Balvin Maluma DMCA